SPONSORED POST - CREATION HOUSE OF HERITAGE!

 

HOUSE OF HERITAGE!!!



Gbagam! Gbagam! Gbagam!

Una welcome o! My Fellow country pipo!

Make una come buy wetin we dey sell o!

We know say e get some kain people, wey nor dey gree leave bag wey don old and close eye buy anada wan! *clickstongue! *

Like Aunty Ngor wah know, she use bag sotehhh! Her grandshidren be wan go archive am for Museum! That one nor be good heritage! *God abeg e! *

Those bags too get ancestors! You nor wan gree make their spirit rest?! The money wey you use buy the bag sef don forget the time you send am errand!

Na inside some old purse, person go find kolanut, coconut, corn and agbalumo seed wey suppose don germinate 5,000 years ago!

Contact us make we supply you with better bags and other services at shikini money!

Nor wait until I climb window come thief that your shidren school bag wey don see shege!

Jor close eye, carry ya phone and call the number wey dey dem banner!

+234 0903 391 5341 and +234 814 530 1024

A trial odi convince you say Brand pass Brand!

We dey wait you for HOUSE OF HERITAGE

Wey you fit leave for pikin as Inheritance!

Make you nor go wait until your Bag zip go comot and your Borleh and groundnut go roll comot, in front of Altar during Thanksgiving e!

Iya kudus, nor dey share toothpick for owambe dey carry Generator come house again! Na fraud be that!

You sef come, make dem brand you Helokopta!!

Hurry and Use my code: SisiSenaponi007 for discounted rates!

*James Bond nor do pass like this! *

Tainkyu!

Sisi Senaponi for House of Heritage!


Comments

Popular posts from this blog

SUGAR BABY IN THE MUD!

VOICEMAIL SUITOR!

GEN Z!